Thursday, August 14, 2014

See What Patience Jonathan Because of Ebola


See wetin Ebola don cause o.. See as Naija 1st Lady dey greet some officials of the Naija Embassy wey dey Poland as she dey come from the Gdansk Walesa International Airport for Sopoto, Northern Poland to
commission one training ship wey dem build for the Naija Oceanographic Institute for Marine and Research purposes.

Well na for protection sake o..

No comments:

Post a Comment